Shatta Wale - Real Life (Official Video)

REAL LIFE LYRICS Pray di enemy dem a pree me Me no fi envy nobody Good name better Dan d money Wha sweet mouth hurt a belly See me I de park in my Bentley Omo make u no de test me up in my hood is deadly And all my gyal dem sexy Shey u get me Ah ah ah Me no really mind what Dey say I deh live my life everyday I no geti time to waste Unless u want to put my hand on your waist I don waka go many place Big boy shatta wale I no de move like that If you de move anyhow Real life This one na real life tin All the struggle wey man don see Make u talk to me nicely when u see me Now I’m relaxing On the beat man freelancing D money de for freestyling Me ah king Me ah dynasty Pray di enemy dem a pree me Me no fi envy nobody Good name better Dan d money Wha sweet mouth hurt a belly See me I de park in my Bentley Omo make u no de test me up in my hood is deadly And all my gyal dem sexy Shey u get me Ah ah ah And I go anything wey dem say I no fit do o Steady blowing up
https://www.youtube.com/watch?v=7gUmv9SUd44
No comments
Please leave your comment here.